Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 45:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 My God, yor throne go dey forever and ever. Na with royal pawa Yu take dey judge yor kingdom.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 45:6
18 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

My God, yor throne don dey even before Yu kreate di world. Yu yorsef, don dey forever and ever.


Since wen di time start naim di Word dey and di Word dey with God and na God ensef bi di Word.


Wi know sey God ways dey great well-well: Christ kom as human being; di Spirit show sey e dey free; angels si am wen e kom prish among Gentile pipol; pipol bilive am for di world and God karry am go heaven with glory.


bikos yor kingdom go dey forever and ever. Yu dey rule from one generashon go rish anoda.


Den I si heaven open and one white horse dey kom out! Dem dey koll di Pesin wey dey ride di horse, “Faithfulnes and Trut.” E dey judge without parsha or wayo even as E dey go fight war.


For di time wey dis kings go dey rule, God wey dey heaven go raiz one kind kingdom wey nor go ever end. Dem nor go fit distroy di kingdom and anoda pesin nor go rule am. E go distroy and skata all di oda kingdoms. But dis kingdom go stand forever.


I go gi-am one son wey go take-ova from am and just as di days for heaven nor dey end, na so too en kingdom nor go ever end.


before awa Oga God, bikos E dey kom judge di whole world. E go judge di whole world well kon judge evribody, with raitiousness.


bi like sun wey shine for morning; di sun wey dey make grass shine afta rain don fall put.’


God take dem komot from Egypt. E dey fight for dem like wiked melu. Dem kill and break sturbon pipol bones kon shuk dem with arrow.


I go make my arrow full with blood and my swod go distroy pipol flesh, doz pipol wey I katch and kill and even di enemies oga blood!’ ”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka