Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 44:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 My God, wi go always dey give Yu glory and praiz yor name forever and ever.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 44:8
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Na only God name I go take boast; so make doz wey dem dey opress, listin and happy well-well.


If anybody won boast, make e boast sey e know and undastand mi, bikos my love dey forever and I dey do wetin dey korrect and true. I like pipol wey dey do dis kind tin. Mi, wey bi God, don tok.”


Wot of yu wey sey yu bi Jew? Yu wey put yor hope for di law kon dey use God dey boast;


Dem go bless and praiz Israel pipol, bikos of di Oga awa God.”


so dat I go sing praiz Yu and I nor go kwayet. So, I go tank Yu wey bi my Oga and God forever!


and E save dem from dia enemies kon diliver dem from pipol wey won kill dem.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka