Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 41:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Dem dey visit mi like sey dem bi my friends, but na wikedness full dia heart and wen dem komot from where I dey, dem go-go spoil mi give evribody.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 41:6
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Pipol dey lie give each oda; dem just dey deceive demsef.


I don travel many times wey I enter trobol for wota; for tif hand, even for my kountry pipol and Gentile pipol hand; both for inside town; for wildaness and from pipol wey dey pritend sey dem bi awa brodas.


Di two kings go sidan chop for di same tabol, even doh dem get bad belle for each oda; dem go dey deceive each oda. Dem nor go get wetin dem won get, bikos di time neva rish.


I hear as pipol dey gossip mi. Dem dey koll mi, “Di Man Wey Fear One Kill.” Dem dey treaten sey, “If yu tok anytin here, wi go ripot yu.” Even my friends before, dey look and dey wait make I fall. Dem dey sey, “E go fall enter di trap, den wi go know sey wi don revensh am back.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka