4 “My God, na how long I go dey dis life? Wen I go take die? Make Yu tell mi wen my life go end.
So make Yu tish us, so dat wi go know sey wi bi ordinary human being, den awa wisdom go dey grow more-more.
Bikos E know how E take kreate us kon remember sey na dust wi bi.
So, na how long I go dey wait? Na wen Yu go ponish di pipol wey dey wahala mi?
“I wish sey Yu go hide mi for where dead body dey; den wen Yu nor dey vex again, Yu go remember mi.