Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 39:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 But even as I dey kwayet and nor tok wetin good or bad, my sorrow and pain still dey worse more-more.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 39:2
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

bikos wi nor go fit sey make wi nor tok about wetin wi don si and hear.”


“Make una nor give dog tins wey dey holy or trow yor gold give pig, bikos dem go mash am with dia leg, turn face yu, den kon tear yu to pieces.


Dem trit and ponish am anyhow, but e put body down kon bear-am like lamb wey dem won go kill and e nor tok anytin.


Make yu turn from wiked tins kon do wetin dey good. Make yu dey leave for peace with evribody and do evritin to keep am like dat.


My God, make Yu tish mi yor laws and I go obey dem till I die.


Make Yu make mi undastand and I go obey evritin wey Yu tok kon learn dem with all my heart.


My God, make Yu help mi kontrol my mout kon guide my lips.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka