Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 38:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 I don taya and my own don finish. I dey kry from my heart, bikos of all di pain for my body.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 38:8
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Wen I nor gri konfess my sins, my body kon dey die go and I kon dey kry with pain.


Instead make I chop, I dey kry and my pain dey pour kom out like wota.


I just dey waka for darkness and I nor dey si lite at-all. I dey beg for help for where crowd Gad put.


Dem dey sofa and make us fear. Wi won si God, so dat E go save us from di opreshon and bad tins wey wi dey do, but e nor gri work.


Pain and worry don skata my body; I dey sofa evriday.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka