Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 37:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 So e dey good to fear God with di small money wey pesin get, dan to do evil kon get money well-well.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 37:16
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

E betta to dey honest even doh yu nor get plenty money, dan to use wayo get plenty propaty.


To live as God wont and dey happy with wetin E give yu, dey bring betta reward.


Doz wey dey fear God, go get enough food to chop, but na honga go kill wiked pipol.


God don curse wiked pipol house, while blessings full raitious pipol own.


Give us di food wey wi go chop evriday,


E betta make yu get small propaty with peace for mind, dan to dey work hard, bikos yu nor go still gain anytin and e bi like wen pesin dey try to katch breeze.


God dey give wisdom, knowledge and joy to pipol wey dey do wetin E wont. But if pesin wey dey sin get money and propaty well-well, God go take dem from am kon gi-am to pesin wey dey do wetin E wont. All dis tins dey yuzles too and dem bi like wen pesin dey porshu breeze.


Bikos if I too get money, I fit deny Yu sey, ‘Who bi God?’ And if I too poor, I go fit go tif kon bring shame for yor holy name.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka