Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 34:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Yong lions wey strong well-well still dey hongry, but doz wey trust God go get all di good tins wey dey dis world.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 34:10
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Oga God na awa sun and naim dey protet us. God dey give us grace and glory and E go always dey good to doz wey dey do good.


Na dis kind tins pipol wey nor know God dey porshu and una Papa for heaven know sey una nid dem.


Even lions dey kry bikos of honga and dem dey ask God for dia food,


Just as shepad dey guide en sheep, na so too God dey guide and provide for mi; so hongry nor go kill mi.


E save dem from deat and keep dem alive wen honga dey.


Dia house get plenty good propaty with money and dia respet na forever.


God nor go let honga kill good pipol and E nor go allow wiked pipol get wetin dem wont.


Obey God and yu go get long life; yu go dey happy and dey save from trobol.


If yu obey God kon honbol yorsef, yu go get propaty, honor and long life.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka