Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 30:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Dat time wen I don get evritin wey I nid, den I go kon sey, “Nor-tin go fit make mi poor again!”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 30:6
12 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make Yu keep mi and I go dey save; den I go always dey follow wetin Yu tok.


about di betta tins wey I si for vishon. Make I for nor dey karry body up, God put sometin inside mi, wey bi Satan messenja, so dat e go dey trobol mi.


Den I go tell mysef, “Yu get plenty food wey go last yu for many years, so make yu go sleep, chop and drink, dey enjoy yorsef!” ’


I don make God nomba one for evritin wey I dey do and bikos E dey for my rite side, I nor go shake or fear anytin.


E kon sey: “Dis nor bi di great Babilon wey bi di royal town wey I build by mysef to show my pawa, strent, glory and honor?”


Dem go sey, ‘Make wi buy some wine and drink as wi like! Tumoro go betta pass today and wi go get evritin wey wi wont!’ ”


Yu sey, ‘I go bi kween forever.’ But yu nor tink about dis tins or tink about wetin go happen.


Some pipol dey borrow money give odas without intrest and dem nor dey kollect bribe to lie for pesin head. Di pipol wey dey do dis kind tins, go stand gidigba forever.


Dem dey tell demsef sey, “No bad tin go ever happen to us! Wi go dey free from trobol forever!”


Dem dey kry as dem dey go plant dia seed, but dem go dey sing with joy as dem dey kom back with wetin dem harvest.


“Even doh I leave una for shot time, I go take una back and show una my love wey nor dey end.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka