Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 27:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Nor let mi fall enter dia hand, bikos dem dey akuiz mi for wetin I nor do and dem always dey treaten mi.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 27:12
17 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Like dis, I know sey I dey make belle sweet Yu, bikos Yu neva let my enemies win mi.


Yu nor give mi to my enemies and Yu don put mi for where I go dey save.


Wiked pipol dey lie for my head. Dem dey akuiz mi about bad tins wey I nor do.


As all dis tins dey happen, Saul still dey tell di disciples sey e go kill dem. E go meet di High Priest


Make Yu nor let dem sey, “Si, wi don get wetin wi wont! Wi go chop am alive!”


So make Yu nor let wiked pipol win mi, nor let dem susid with dia evil plan, if not, dem go dey proud.


Make God protet and keep dem alive. Make E make dem prosper for di land and save dem from dia enemies.


I dey pray, “Make Yu nor let my enemies happy, bikos I fall for groun.”


So naw, make my oga di king listin to wetin en savant won tok. If na God make yu hate mi; if I offa ofrin to am, E go shange en mind, but if na human being make yu hate mi like dis, God curse go fall for dia head! Bikos dem don porshu mi komot from God land wen dem sey, ‘Make yu go. Go serve anoda god!’


Make una nor lie for una neighbour head.


I ponish dem many times for all di sinagog and I try to force dem make dem curse God. Bikos dat time, I dey vex for dem well-well, I even travel go oda towns go sofa dem, bikos of wetin dem bilive.


Si as my enemies many pass mi and as dem hate mi rish!


If pesin kom outside kon tok wetin e nor si about anoda pesin,


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka