Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 23:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 E dey make mi rest for where good tins dey kon take mi pass river wey kwayet.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 23:2
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Bikos di Lamb for di throne, go bi dia Shepad. E go take dem go drink from di river wey dey give life. And evry tears wey dey dia eyes, God go klean am komot.”


Den di angel show mi di river wey dey give life. Di river klear like crystal and e dey pour kom from God and di Lamb throne.


Di wota from di river dey bring joy kom God town; di special and holy place where di Holy One dey stay.


E still tell mi, “God don do am finish! Na mi bi di Alfa and Omega, di startin and di ending. Anybody wey dey hongry for wota, I go gi-am wota wey dey give life and e nor go pay.


Di Spirit and di Bride sey, “Kom!” Make di pesin wey hear sey, “Kom!” And anybody wey wota dey hongry, make e kom; di pesin wey wont di wota wey dey give life, make e drink from am free of sharge.


God go pour wota put for di seed wey una plant and di groun go produce plenty food for una. For dat time, una animals go chop betta green grass for field.


If God sey E nor go do anytin, nobody go fit ask am kweshon. If E hide en face, wi nor go get help at-all weda na one pesin or di hold kountry.


“Bikos dis pipol rijet Shiloah kwayet wota wey dey flow pass, but dey fear wons dem si Rezin and Pekah,


Den dem go Elim where dem si twelf well and seventy palm tree. So dem kon stay near di wota.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka