Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 22:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 Bikos na God bi di king wey get pawa and E dey rules evry nashon.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 22:28
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den God go bi king for all di eart; evribody go woship and know am as God.


Di sevent angel blow en trumpet and one loud vois kon shaut from heaven: “All di kingdom for di world don bi God and Christ own. E go rule forever and ever.”


Doz wey dem save, go-go Mount Zion for Jerusalem kon rule all di mountins for Edom and Oga God go bi dia king!”


Dem gi-am authority, honor and pawa to rule. Evribody, nashon and pipol from difren tribe, go serve am. En pawa go last forever and nobody go fit distroy en kingdom.


Nor allow us enter temptashon, but make yu save us from bad tins.’


Oga God, all di nashons wey Yu make, go kom bow down for Yu and dem go praiz yor holy name,


Time dey kom wen di mountin where di temple dey, go dey important pass evry oda mountin. Many nashons go-go der


Make evribody for di world turn kom meet mi naw and una go dey save, bikos na mi bi di only God wey dey.


For evry New Moon festival and Sabat Day, evribody go kom Jerusalem kon woship mi.


God go make dem fear as E dey distroy all di gods for di land.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka