Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 21:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 My God, make Yu raiz-up with all yor pawa and wi go praiz and sing songs to take celebrate evritin wey Yu don do.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 21:13
16 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

make yor Kingdom kom, make wetin yu wont, happen for dis world as e bi for heaven.


Na who wi go take kompare di Oga awa God wey sidan for di high throne?


My God, make Yu raiz pass di sky! Make yor glory shine for evriwhere for di eart.


And dem go sey: “Awa Oga God wey dey mighty, wi dey tank yu. Di one wey dey since and wey go always dey, bikos naw, yu don show yor pawa kon start to rule.


Nor allow us enter temptashon, but make yu save us from bad tins.’


My God, make Yu raiz pass di sky and make yor glory shine kon kover di whole eart.


God sey, “Make una stand for where una dey, den una go know sey na mi bi God! Evry nashon go honor mi and evribody for di world go praiz my name.”


God dey alive! So, make praiz bi my Rock own and I go bless my God wey save mi!


Even if na to use pawa, E strong pass mi. Abi I go fit take am go kourt? Who go fit bring am kom di kourt?


Yu dey great and get pawa; Yu get glory, honor and respet. Evritin for heaven and eart, na yor own and dis na yor kingdom. Wi dey praiz Yu pass evritin for dis world.


Evribody wey dey heaven, God pipol, di apostles and profets, make una happy bikos God don judge and kondemn am bikos of una!”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka