Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 18:47 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

47 Na en bi di God wey dey ponish doz wey wound mi. E put di nashons under mi

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 18:47
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

E distroy di pipol wey dey before us kon put awa enemies under awa leg.


Make una nor try to pay anybody for di bad tin wey dem do una, but make una leave am for God, bikos God word sey, “Na mi go revensh for una. I go pay dem back.”


Oga God dey jealous well-well; E dey ponish doz wey dey oppoz am and E dey fight against en enemies!


E love mi and E dey protet mi. Na inside am I dey hide put and na-im bi di Pesin wey dey diliver mi. Na-im dey kover mi and di Pesin wey dey save mi. Na God dey make pipol obey mi.


E give mi viktory ova my enemies kon put di nashons under mi.


I go revensh and pay dem back wen dem go fall, bikos di day wen wahala go kom meet dem, don near well-well and dia judgement don almost full!”


Kom make wi sing praiz God! Make wi shaut praiz di Rock wey dey save us.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka