Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 18:44 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

44 Wons dem hear about mi, dem dey obey. Strenjas and dia kountry pipol dey listin to mi.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 18:44
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make pipol wey hate God, fear as dem si am; make disgrace follow dem forever.


Make una tell God, “Si as di tins wey Yu do dey great. Yu skata yor enemies with yor strong pawa!


Israel pipol, si as una dey happy! Who bi like una? Una bi pipol wey God diliver, bikos na God dey protet una and na-im bi una swod. Make una enemies kry before una and una go mash dia back pass.”


Dem don dirty my temple, bikos dem dey allow pipol wey neva sekonsaiz enter. Pipol wey nor dey obey mi dey enter di temple wen dem dey offa animal give mi as sakrifice. So my pipol don break di kovenant with all dis yeye tins wey dem dey do.


God don make betta promise and E go make am happen with en pawa den E go sey: “Enemies nor go chop una korn again and strenjas nor go drink una wine again.


Make Yu ponish dat wiked animal wey dey wota and di nashons wey dey follow am, until dem go honbol demsef kon offa gold and silva give Yu. Make Yu skata doz pipol wey like war.


David kon ask di man wey kom tell am di news, “Na where yu from kom?” Di man ansa, “I bi Amalek pesin, but na yor kountry I dey stay.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka