Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 18:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Deat dey round mi and trobol won kill mi;

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 18:4
18 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

bikos deat kover mi like klot and di fear to die go grave, dey make mi shake. Na only sorrow and trobol I dey si.


True-true, wi tink sey wi go die. But dis happen so dat wi nor go just trust awasef, but wi go trust God wey dey wake pipol from deat.


As Jesus still dey tok, Judas wey bi one of di disciples, kon kom. Plenty pipol wey di priest oga and eldas send, karry gun and big stik dey follow Judas for back.


River for don kover us; wota for don karry us go.


My enemies gada round mi like many dogs and bad-bad pipol dey kom katch mi. Dem don shuk my hand and leg.


Di whole town start to shake and all di pipol kon gada. Dem seize Paul, drag am komot from di temple kon klose di door.


By dis time, Jesus tell di pipol wey follow Judas kom sey, “Una karry swod and stik kon arrest mi like sey I bi tif? I dey tish inside di temple evriday, but una nor arrest mi.”


Fear go katch all of dem with pain like woman wey won born. Dem go dey look each oda with fear and shame go full dia face.


Jehoshafat go meet en pipol kon choose doz wey go dey sing and praiz God wey dey holy. As dem dey mash go meet di sojas, dem kon dey sey, “Make wi tank God, bikos en love na forever and ever.”


As dem dey sing, na wons God attack Ammon, Moab and di men from Mount Seir wey dey kom fight Judah pipol, so Judah men win all of dem.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka