Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 18:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 I dey follow all en rules and I neva ever rijet en laws.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 18:22
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

I dey shaut and tok about all di kommands wey Yu give us.


and I dey ready to keep wetin Yu tok till I die.


All yor kommands dey korrect and dat na di rizin why I hate to do bad tins.


Make Yu keep mi and I go dey save; den I go always dey follow wetin Yu tok.


I don choose to follow Yu; I don gri to live my life as yor word tok.


Afta dis, Jesus kon si di man inside di temple. So e kon tell am, “Look, yu don well naw, make yu nor kommit sin again, oda-wise, di tin wey bad pass wetin do yu before, go happen to yu.”


Den for di Oga una God present, una go sey, “Wi don take di holy gift from awa house kon gi-am to Levi pipol, di strenjas, doz wey nor get papa and mama and wimen wey dia husband don die, just as Yu kommand us. Wi neva forget and wi don do evritin wey Yu kommand.


Even wen wi dey mourn, wi nor chop any one; wen wi nor dey klean at-all, wi nor tosh am and wi neva offa any of am to dead body. Wi don obey di Oga awa God and wi don do evritin wey Yu kommand us.


Bikos I just dey waka follow God for back; for di road wey E choose by ensef and I nor dey waka on my own.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka