Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 17:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 My God, I dey pray to Yu, bikos I know sey Yu go ansa. Abeg, make Yu listin to mi as I dey pray.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 17:6
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

E dey listin to mi, so as long as I dey alive, I go dey pray to am to help mi,


I go koll Yu wen ever I dey trobol and Yu go ansa mi.


Abeg, make Yu hear my prayer; make Yu listin to mi as I dey kry,


But I go koll my God and E go kon save mi.


Naw, my Oga God, make Yu hear and si wetin dey happen to us. Make Yu listin to all di tins wey King Sennakerib dey use take curse Yu wey bi God.


Naw, Oga wey bi awa God, make Yu save us from Assyria pipol, so dat all di nashons for di world go know sey, na Yu bi God.”


So make yu fear God and nor sin. Make yu tink about am for nite kon turn from yor sins.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka