Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 150:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Make wi praiz am for di big-big tins wey E dey do; make wi praiz am, bikos en greatness good pass evritin!

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 150:2
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“My Oga God, yu don start to show mi yor pawa and how Yu strong rish. (Na wish god for heaven or eart go fit do wetin Yu dey do so?)


God dey great! Na only en wi suppose to dey praiz! Nobody fit measure as E big rish.


God dey great! Make all praiz bi en own! E big pass all di oda gods.


Dem go tok about di wonderful tins wey Yu don do and about di majesty and glory wey Yu take dey rule,


Make una rite di wonderful tins wey E do among di nashons. Make una tell evribody about di good-good tins wey E do.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka