Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 148:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Make all di tins wey dey inside di sea and di ones for land, praiz God.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 148:7
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

God kreate di big-big fish for sea and evry oda tin wey dey stay inside wota and difren-difren birds. God si sey dem dey good.


Even bad animals go honor mi; jackals and ostrich go praiz mi wen I go make river flow for di desert, so dat di pipol wey I choose go get wota to drink.


For dat day, God go use en great and pawaful swod take ponish and distroy Leviatan; dat dragon wey dey twist and waka fast-fast. Yes! God go kill di great monsta wey dey inside sea.


e kon go si di profet dead body for road and di donkey and di lion still stand near am. Di lion nor chop di body or attack di donkey.


So my God, make Yu si all di difren tins wey Yu don do! Na sense Yu take make all of dem. Na wetin Yu kreate full di whole eart.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka