Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 148:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Make evritin wey God kreate, praiz am, bikos E just kommand and evritin kon dey as dem dey.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 148:5
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“Awa Oga and God! Yu dey worthy to receive glory, honor and pawa, bikos na yu kreate evritin as yu wont.”


God sey, “Make di wota divide into two, so dat space go dey di middle.”


God build en house for di heavens and put di foundashon for dis eart. E draw di wota wey dey di sea kon pour am for di eart. En name na God!


Na-im get di sea, bikos na-im make am and na en hand E take make di dry land too.


So angels, make una praiz God: Di strong angels wey dey obey am and listin to all en kommand.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka