2 Make all en angels praiz am! Make all di sojas for heaven, praiz am!
Den God Spirit karry mi go up and I kon hear one loud vois dey sey, “Praiz and glory na God own for heaven!”
wen doz wey dey stay heaven dey shaut for joy and for morning, di stars dey sing togeda?
God kon kreate evritin wey dey di heaven and di eart finish.