I start to kry wen I remember as tins bi before! Den I dey waka with doz wey dey woship God; dey lead many pipol go God house and wi dey happy as wi dey sing and dey tank am as wi dey celebrate!
Many of di priests, Levi pipol and di head for each family wey bin si di first temple kon dey kry well-well as dem start to ribuild di temple. But di odas dey happy.