Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 145:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 I go always dey tink of yor majesty, yor wonderful works and all yor mirakles wey yu do.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 145:5
16 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

For dat time, yu go sey: “Make wi tank God! Make wi praiz en name! Make wi tell evribody about di tins wey E do! Make wi tell dem how God big and strong rish.


Make Yu help mi undastand wetin yor kommandment mean and I go always dey tink about di wonderful tins wey Yu dey do.


Naw, mi Nebukadnezzar praiz, woship and hail di King wey dey heaven. Evritin wey E dey do dey rite and en ways dey pure. Pipol wey dey karry body up, E dey bring dem down.


Make wi sing to am. Yes! Make wi sing to am. Make wi tink about all di wonderful tins wey E do!


Make una praiz di Oga wey bi Israel pipol God bikos of di wonderful tins wey E do and na only en fit do dem.


and till I die, I go always dey tell pipol about yor good works, bikos evribody wey dey try to kill mi, Yu don disgrace and make shame katch dem.


Make una rite di wonderful tins wey E do among di nashons. Make una tell evribody about di good-good tins wey E do.


As evening dey rish, Isaak kon go di field go relax. Den e look kon si sey some kamel dey kom.


Bikos I go tok about God name and how E dey strong!


Make una sing dey praiz God! Make una tok about di wonderful tins wey E dey do!


Evritin wey God dey do, dey show en glory and majesty; en raitiousness nor dey ever fail.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka