Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 145:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Wen Yu open yor hand, doz wey dey hongry and nid wota, Yu dey make dem beleful.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 145:16
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Yu give dem food and dem kollect am; Yu open yor hand to feed dem and dem chop beleful.


Bikos E dey give wota to pipol wey nid am and food to doz wey dey hongry.


I go bless dis town kon make am prosper. Den I go dey feed di poor pipol wey dey di land.


Who dey wet di dry land with wota, so dat di grass go grow?


And yu go take and gada evry kind food enter inside di boat, so dat una go dey si food chop.”


E dey give food to wild animals kon feed di yong birds wen dem dey kry.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka