Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 144:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 My God, I go sing new song to Yu! I go use jita wey get ten rope take sing and praiz Yu.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 144:9
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

E don give mi new song to sing and hymns wey I go take praiz awa Oga God. Many pipol go si wetin E do kon praiz am, den dem go start to trust God.


Make wi praiz di Oga wey bi awa God kon sing new song to am. Make wi sing praiz am for where en pipol gada put.


Make una sing new song for God, bikos E don do wonderful tins! E dey diliver pipol with en rite and strong hand.


Dem kon dey sing new song for di throne, di for creatures and di eldas front. Nobody fit learn di song, escept di 144,000 pipol wey God save from dis eart.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka