5 Oga God, make Yu open di heavens kon kom down. Make Yu tosh di mountins, so dat smoke go kom out.
E look di eart and di eart shake; E tosh di mountin and dem start to bring smoke.
So, God open di heavens kon kom down and dark kloud dey under en leg.
Smoke kover Mount Sinai, bikos God land on-top di mountin with fire. Di smoke dey go up like oven own and di mountin kon dey shake well-well.
Una don rish Mount Sinai, where God for tok to Israel pipol. For der, fire dey burn, darkness dey der and storm and
E sidan on-top angel feada kon fly go; E fly go with strong breeze.