Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 144:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 My God, na who wi bi wey Yu dey kare for us like dis? Na ordinary human being Yu dey kare for so?

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 144:3
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

I dey ask mysef, “Wetin pipol bi wey Yu dey tink about dem? Na ordinary human being Yu dey kare about?”


“Wetin bi man wey Yu dey worry for? Why Yu dey borda yorsef with di tin wey Yu kreate?


Instead, David tok for God word sey: “Wetin human being bi wey make yu dey kare for am and who bi yor pikin wey yu dey kare for like dis?


Any human being fit dey klean? Anybody fit dey rite before God?


Yu make dem bi like Yu kon give dem glory and honor.


So make una stop to trust human being, bikos dem just dey breath thru dia nose. Wetin dis pipol bi sef? So make una stop to trust human being pawa. All of dem go die one day, so how dem won take help una?


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka