Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 144:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 E love mi and E dey protet mi. Na inside am I dey hide put and na-im bi di Pesin wey dey diliver mi. Na-im dey kover mi and di Pesin wey dey save mi. Na God dey make pipol obey mi.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 144:2
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So dis na wetin I tok about God: “Na only en bi di place where I dey hide put, where wiked pipol nor go for fit tosh mi; na-im bi my God and I trust am well-well.”


Na God bi di rock wey dey protet mi. Na-im dey guide mi and na-im bi di pawa wey dey save mi and I dey save inside am.


Na Yu bi my strent and I dey wait make Yu save mi! Na Yu God, bi my guide!


Den I sey, “My God! Na Yu dey protet and give mi pawa. Yu dey help mi anytime I dey for trobol. Nashons go kom from evriwhere for di eart kon sey, ‘Di gods wey awa grand-grand papa dem get, na only to lie dem know and dem nor fit save anybody.’


My God, make Yu favor di king wey dey guide us! Make Yu favor di one wey Yu anoint.


Na en bi di God wey dey ponish doz wey wound mi. E put di nashons under mi


Wen yu go war, yor pipol go dey happy to follow yu go fight. Na holy garment dem wear for yor body and yor pawa go dey fresh evriday like morning dew.


God name na strong place to hide put, raitious pipol dey run enter and dem dey-dey save.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka