Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 143:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 My God, make Yu hear my prayers; make Yu listin as I dey pray! Make Yu ansa mi, bikos Yu dey good and evritin wey Yu dey do, dey rite.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 143:1
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make Yu kom take and save mi, bikos Yu dey do wetin dey rite. Make Yu listin and diliver mi.


So I tell Oga sey, “Na Yu bi my God!” So my Oga God, make Yu listin wen I dey kry for help!


My God, na Yu dey protet mi; so make Yu nor let pipol disgrace mi. Make Yu save mi, bikos Yu dey always do di rite tin.


But if wi konfess awa sin to am, e go forgive us kon wosh evritin wey nor good for God eye komot from awa life, bikos Christ dey always do wetin e sey e go do, since e dey raitious.


Before-before, Yu dey defend us. So make Yu nor vex for Jerusalem again, bikos na yor town and holy hill, e bi. Doz wey dey stay near us, dey look Jerusalem kon dey laf yor pipol, bikos of awa sin and di wiked tins wey awa grand-grand papa dem do.


Naw, my Oga God, make Yu do wetin Yu promise my shidren-shidren and wetin Yu sey Yu go do.


My Oga God, make Yu hear my kry for help, den judge my kase. Listin to my prayer, bikos na trut I dey tok.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka