4 My God, nor let mi fall enter wiked pipol hand. Make Yu protet mi from doz wey like wahala, bikos dem dey plan bad against mi.
Nor let proud pipol opress mi or allow wiked pipol drive mi komot from my house.
My God, save mi from wiked pipol pawa and from doz wey dey opress mi,
Na only yor ways I dey follow; I neva stop to follow Yu.
E nor good to favor who do bad, bikos good pipol nor go get korrect judgement.
Yu wey dey lie well-well, yu like to distroy odas with yor words!
bikos dem nor won hear di nois wey di pesin wey dey sharm snake, dey make.