Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 140:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Make Yu nor allow pipol wey dey lie, prosper for dis land. Make Yu kause betta wahala for doz wey like trobol.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 140:11
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

but wiked pipol go must face wahala and God go ponish doz wey hate en pipol.


Wetin yu tok fit save or distroy yor life. So yu must asept di result of wetin yu tok.


But evil pipol own don finish, bikos na wetin dem do pipol, God go do dem too.


Make doz wey dey tink and tok bad-bad tins nor espect any good tin escept trobol.


Doz wey dey like to sin, na trobol dey porshu dem, but na blessing, raitious pipol go gain.


Wiked pipol words dey put dem for wahala, but raitious pipol go eskape from trobol.


“Proud pipol; doz wey dey lie; doz wey dey kill innocent pipol;


Dem don know God naw, bikos E dey judge well and naw, wiked pipol dey fall enter dia own trap.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka