Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 136:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Na-im bi di Pesin wey dey do wonderful tins wey dey sopraiz pipol, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 136:4
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make una praiz di Oga wey bi Israel pipol God bikos of di wonderful tins wey E do and na only en fit do dem.


bikos Yu big well-well and dey do wonderful tins. Na only Yu bi God,


Wi nor go fit know di great tins wey E dey do and en wonders nor get end.


Dem dey sing Moses wey bi God savant and di Lamb song sey: “God wey dey mighty, si as di tins wey yu dey do dey big and wonderful! Yu wey bi king for all nashons. Yu nor dey do parsha and evritin wey yu dey do, na true.


My Oga God! Who bi like Yu among oda gods? Who bi like Yu? Di One wey dey holy, wey dey do mirakles and great tins?


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka