Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 135:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 E do great tins kon judge both Egypt, Fero and all en savants just as dem deserve.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 135:9
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Na-im make Fero and en sojas die inside di Red Sea, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.


God do many mirakle, signs and wonders for awa front, bikos E kause betta wahala for Egypt, Fero and en pipol.


Na dis Moses lead dem komot from Egypt. E still do plenty mirakles for Egypt, di Red Sea and inside di wildaness for forty years.


Yu do wonderful mirakles against Egypt king, en ofisas and dia pipol, bikos Yu know as dem take opress yor pipol. Yu win and give yorsef name wey dem dey celebrate till today.


Or God don ever try to diliver one kountry from anoda kountry with judgement, signs, wonders, war, strent, pawa or any oda tin wey dey make pesin fear like di ones wey God do for Egypt for una own eyes?


di mirakles wey E do for dia grand-grand papa for Zoan wey dey for Egypt.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka