Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 132:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 I go disgrace en enemies and David kingdom go rule forever.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 132:18
14 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make disgrace and shame follow pipol wey dey happy sey I dey sofa. Make nobody honor doz wey dey dance, bikos I dey sofa and make shame kover dem.


But E go disgrace pipol wey hate yu and wiked pipol house go vanish.”


Di sevent angel blow en trumpet and one loud vois kon shaut from heaven: “All di kingdom for di world don bi God and Christ own. E go rule forever and ever.”


Den Jesus Christ waka near kon tell dem, “God don give mi all di pawa wey dey heaven and eart.


Make disgrace follow pipol wey dey akuiz mi; make shame kover dem like klot.


Many pipol wey don die go raiz; doz wey dey holy go get life wey nor dey end, while odas go sofa forever.


Dem go follow di Lamb fight war, but di Lamb go win dem, bikos na en bi Oga God for all ogas, King for all kings and pipol wey dey follow di Lamb, na doz wey e koll, choose and save.”


Naw, make en curse go back to am kon dey with am like klot for body; make dem tie am round am like belt for en waist.”


Dem dey praiz pesin wey get sense, but nobody dey respet wiked pesin.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka