Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 132:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Bikos I bi yor savant, make Yu nor rijet mi David, di king wey Yu choose.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 132:10
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

But di time dey kom wen Israel pipol go turn kom meet Oga God and one among David shidren-shidren, go bi dia king. Den dem go fear God and E go bless dem.


My God, make Yu favor di king wey dey guide us! Make Yu favor di one wey Yu anoint.


My God, make Yu nor rijet di pipol wey Yu choose! Make Yu remember di promise wey Yu make give David, yor savant!”


Bikos of my own honor and di promise wey I make to my savant David, I go defend and protet dis town.’ ”


“ ‘But I nor go take all di kingdom from Solomon. I go make am rule till e die. Dis na wetin I go do, bikos of David my savant, wey I choose and e obey my laws and kommand.


but God nor won distroy Judah. E keep Judah, bikos of di promise wey E don make with David en savant.


Only one day for yor house betta pass one tazon years for anoda place! E betta make I bi gateman for God house dan to dey enjoy life for wiked pipol house.


Bikos Yu don give yor kings viktory kon save yor savant David from en enemies swod.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka