52 My Oga God, I dey tink about yor laws wey dey since and dem dey konfort my soul.
Make wi remember all di wonderful tins wey E do; en mirakles and laws wey E give
doz wey dey faithful to en kovenant and dey obey en kommand!
I bin dey tink of di good days before-before,
I remember before-before as I dey tink about all yor great works and doz tins wey Yu don do.