164 I go praiz Yu seven times for one day, bikos all yor laws dey rite.
I dey wake-up for nite dey tank Yu, bikos of yor good laws.
For morning, aftanoon and nite, I dey kry with pain and God hear my vois.
Jerusalem pipol and all di towns for Judah don hear about am and dem dey happy, bikos of how God dey judge pipol!
bikos en judgement dey true and korrect. E don ponish dat ashawo wey spoil di world with en sins, as e dey sleep with who e nor marry and God don revensh am for Christ savants wey e kill!”
Make Zion pipol rijoice. Make all di towns for Judah happy, bikos of di way God dey judge.
Wen Daniel enemies know sey e dey pray to God,