Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 118:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Yes, God dey my side; E go help mi. I go dey happy, bikos I don win di pipol wey hate mi.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 118:7
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

My God wey love mi go help mi. E go make mi happy, bikos I win my enemies.


But na God dey help mi. Na God dey keep my life!


Yu save mi from my trobols kon help mi defeat my enemies.


E go diliver and save mi from pipol wey dey plan against mi, even doh dem many well-well.


Dem get mind and dem nor dey fear as dem dey fight and distroy dia enemies.


My eyes don si my enemies dey fall and my ear don hear as God win doz wiked pipol.


Den one spirit enter Amasai wey dey lead Di Thirty, so e kon sey, “David, Jesse pikin, wi dey yor side! E go betta for yu! E go betta for doz wey dey help yu! True-true, yor God dey yor side!” So David welkom dem kon make dem ofisas among en sojas.


I go just give Yu sakrifice on my own! My Oga God, I go praiz yor name, bikos e dey good and


Make Yu nor kill dem just like dat, bikos my pipol go kwik forget di lesin. So, make Yu use yor pawa take make dem dey waka up-and-down without house, den make Yu honbol dem, bikos na Yu my God, dey protet mi.


Na mi bi di Oga wey bi una God and I dey enkourage una sey, ‘Make una nor fear, bikos I go help una.’ ”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka