18 But wi go praiz God both naw and forever! So make wi praiz di Oga wey bi awa God!
Make praiz bi God name naw and forever!
kon sey, “Make wi praiz God name forever and ever, bikos na-im get wisdom and pawa.
Den I hear evritin wey God kreate for heaven, eart, under eart, sea and evritin wey dey inside dem dey sing sey: “Make praiz, honor, glory and pawa to rule, bi di Pesin wey sidan for di throne and di Lamb own, forever and ever!”
So, I go praiz God and make evribody for eart bless en holy name forever and ever.
I go praiz Yu evriday. Yes! I go praiz Yu forever.