Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 108:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Na mi get Gilead and Manasseh! Efraim wey I dey wear like helmet for head, go produce strong sojas and Judah wey I dey wear for body like war klot, go produce kings.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 108:8
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di pawa rod nor go komot from Judah and di pawa to take rule, go always dey en leg, until e go rish di pesin wey really get am and evribody go obey yu.


Di throne where God for dey judge kase dey for der; di throne wey bi David and en shidren-shidren own.


Abner wey bi Ner pikin and Saul soja oga, run with Saul pikin wey dem dey koll Ish-Boshet cross Jordan River go Mahanaim.


Filistia pipol gada kon kamp for Shunem. Saul gada all en sojas for Israel kon kamp for Gilboa.


E rule Judah pipol from Hebron for seven and half years; e rule Israel pipol for Jerusalem and Judah for thirty-three years.


Josef get bull strent and wiked melu horn. E go rule pipol kon porshu dem rish di end for di eart. Dis na my blessing for Efraim and Manasseh pipol.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka