Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Psalms 102:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 I bi like owl for desert; like small owl for inside-inside wildaness.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Psalms 102:6
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Grass and wild animals go full di town. Owls go dey play for der and dem go dey shaut thru di windows. Dirty go block all di road wey dem dey pass enter di town and all di fine-fine buildings, go fade finish.


I nor fit shaut and I dey weak kon dey do like dove. My eyes don taya to dey look heaven. So God, make Yu save mi from all dis trobol.


E shaut with loud vois sey: “E don fall! E don fall! Babilon wey big well-well don fall! E don bikom di place where demons, evil spirits, bird and animal wey pipol hate, dey stay.


So, I go kry and mourn. I go just dey waka without klot and shoe. I go jump like jackal kon dey bihave like owl,


di eagle owl, owl wey en ear short or long, any kind hawk,


My bones just whole my skin and I just manage dey run with my life.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka