Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Proverbs 6:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 make yu follow dis my advise, so dat yu go free yorsef, bikos yu don fall enter yor neighbour hand bi dat. Just go honbol yorsef and beg yor neighbour, so dat e go free yu.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Proverbs 6:3
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

If una put una body down for God, E go karry una go up.


Yu nor give mi to my enemies and Yu don put mi for where I go dey save.


E do wiked and bad tins for God eyes. E nor honbol ensef to Profet Jeremaya wey bi God savant.


Profet Shemaya visit Rehoboam and Judah leaders wey gada for Jerusalem, bikos of Shishak kon tell dem sey, “Dis na wetin God tok: ‘Una don rijet mi, so I go rijet and give una to Shishak.’ ”


David ansa, “I dey for bad kondishon, but I nor wont make men ponish mi, instead make only God ponish us, bikos E get mesi.”


So Moses and Aaron go meet Fero kon tell am, “God wey bi Hibru pipol God sey: ‘Na how long e go take yu before yu go honbol yorsef for where I dey? Make yu let my pipol go woship mi!


and dem kon owe yu for di promise wey yu make,


Make yu do as I tell yu before sleep go katch yu! Nor rest until yu do am.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka