Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Proverbs 5:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Anoda man wife lip fit sweet like honey and en kiss dey smooth like oil,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Proverbs 5:3
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

from ashawo wimen wey get sweet mout and doz wey won sleep with yu.


So e tempt di man with en beauti and di man fall for en sweet tok.


Dem nor go make yu put eye for anoda man wife body and wimen wey get sweet mout.


E go keep yu from bad wimen and from di sweet-sweet words wey oda men wife dey tok.


Dia words dey smooth like butter, but dia heart strong like stone. Dia word smooth well-well like pomade, but na dagger dey under dia tongue!


My pikin, why yu go-go give yor love to anoda woman? Wetin make yu like di way anoda man wife bi?


Pesin wife wey dey sleep with oda men, dey get sweet mout and doz wey God dey vex for, dey fall enter di woman trap


My wife to bi, yor lip sweet like honey, bikos honey and milk dey under yor tongue. Yor klot dey scent like cedar for Lebanon.


I still si sey, woman wey wont make man sleep with am, dey set trap for am and dis one dey wiked and bad pass deat. Pipol wey dey obey God, go fit eskape am, but doz wey dey sin, go enter di trap.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka