Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 9:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 kon sey, “Even doh wi nor dey klean, bikos wi tosh dead body, wi nor go fit join Israel pipol give God ofrin?”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 9:7
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Una Passova sakrifice go bi from di animal wey una get and una must sakrifice am give di Oga una God for di place wey E sey make una woship am; where E choose make dem honor en name.


Israel pipol must do di Passova for di rite time.


Den una go ansa, ‘Na di Passova sakrifice for di Oga awa God, wen E kill Egypt pipol kon save wi and awa family.’ ” Den Israel pipol bow woship


Some pipol wey nor dey klean, bikos dem go tosh dead body, nor fit keep di Passova for dat day. So dem go meet Moses and Aaron


Moses ansa dem, “Make una wait until God go tell mi wetin I go do.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka