Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 9:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Weda na for two days, one mont, one year or if e tey pass so, as long as di kloud still kover di Tabanako, dem nor go komot go anywhere; but wen di kloud nor dey, dem go kontinue dia journey.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 9:22
18 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

God sey, “I go guide and take yu pass di best road for life. I go advise and wosh ova yu.


Den wen e follow dem sidan dey tok, e kon kommand dem sey, “Make una nor leave Jerusalem, but make una wait for di tin wey my Papa promise wey I don tell una before.


Make Yu tish mi to do wetin Yu wont, bikos Yu bi my God and make yor Holy Spirit guide mi as I dey waka.


E take dem go where dem go for dey save; di town where dem go stay.


Den Yu use Moses and Aaron take lead and guide yor pipol like many sheep.


Yu dey guide and advise mi as Yu dey lead mi enter where glory dey.


Bikos na so God bi! Na-im bi awa God and E go guide us forever and ever.


Wen ever di kloud komot from di Tabanako, Israel pipol go kontinue dia journey and anywhere wey di kloud for kom down, Israel pipol go kamp for der.


So Moses, Aaron and Israel pipol kon offa Levi pipol, just as God kommand.


Israel pipol do all di tins wey God kommand dem thru Moses.


Dis na wetin Moses do akordin to evritin wey God kommand am.


Israel pipol do all di work, just as God kommand Moses.


Sometaims, di kloud dey only kom down from evening till morning and wen di kloud don go for morning, dem go kon kontinue dia journey. Weda na day time or nite, wen ever di kloud nor dey, dem go travel.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka