Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 9:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Sometaims, di kloud dey only kom down from evening till morning and wen di kloud don go for morning, dem go kon kontinue dia journey. Weda na day time or nite, wen ever di kloud nor dey, dem go travel.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 9:21
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Yet Yu nor still leave dem for inside desert, bikos yor mesi, dey great. Yu nor remove di kloud and fire wey dey show dem lite, both for day and nite.


Yu lead yor pipol with kloud for day time and fire wey go dey give dem lite for nite.


Wen di kloud dey for di Tabanako for some days, dem go dey dia kamp, just as God kommand dem.


Weda na for two days, one mont, one year or if e tey pass so, as long as di kloud still kover di Tabanako, dem nor go komot go anywhere; but wen di kloud nor dey, dem go kontinue dia journey.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka