Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 9:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Wen ever di kloud komot from di Tabanako, Israel pipol go kontinue dia journey and anywhere wey di kloud for kom down, Israel pipol go kamp for der.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 9:17
12 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Na mi bi di door, anybody wey enter thru mi, God go save am. E go-go inside and out and e go si betta grass chop.


Yu dey guide and advise mi as Yu dey lead mi enter where glory dey.


God sey, “I go guide and take yu pass di best road for life. I go advise and wosh ova yu.


Food and wota nor go hongry dem again. Sun and desert heat nor go burn dem again, bikos na di pesin wey love dem, go lead dem. E go lead dem go where wota for dey flow.


Israel pipol kon start to travel from Sin Wildaness, just as Oga God kommand dem. Dem stay for Refidim, but di pipol nor si wota to drink for der.


Weda na for two days, one mont, one year or if e tey pass so, as long as di kloud still kover di Tabanako, dem nor go komot go anywhere; but wen di kloud nor dey, dem go kontinue dia journey.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka