Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 9:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 e go fit do am, but e go bi di fourteent day for di sekond mont for evening; di bread wey dem nor make with yist, dem go chop am with bitter leaf.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 9:11
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

All dis tin happen to show sey, wetin dem rite for God word na true sey, “Dem nor go break one singol bone for en body.”


Make una chop am with bread wey dem nor make with yist and una go chop dis bread for seven days, just as e bi wen una rush dey komot from Egypt. Make una chop dis bread (bikos na-im una chop wen una dey sofa), so dat as long as una dey alive, una go remember di day wey una komot from Egypt.


For di fourteent day for dis mont, wen evening don rish, una go do di Passova; una must keep am akordin to di rule and kommand.”


“Make yu tell Israel pipol sey, ‘If any of una or una shidren nor dey klean, bikos e go tosh dead body or e waka go far place, but e still wont keep di Passova,


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka