Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 9:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 God tell Moses for Sinai Wildaness sey, “For di first mont for di sekond year afta dem don komot from Egypt:

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 9:1
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

God kon tell Moses for di place where dem for dey do meetin for Sinai Wildaness, for di first day, for di sekond mont for di sekond year, afta dem don komot from Egypt:


“For di first day for di first mont, yu go arrange di Tabanako, di tent where dem for dey do meetin.


“ ‘Una must kare for am until di fourteent day for dis mont, den for evening, di whole kommunity for Israel go kill all di animals.


So dem start to use di Tabanako for di first day for di first mont for di sekond year.


“ ‘Na like dis una go take chop am: make una dress like who dey travel; wear una shoe kon hold una stik for hand. Make una rush chop am, bikos dis na Oga God Passova.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka